Image

Satisfied (18+) Lyrics by Famous Pluto


Famous Pluto Lyrics

The lyrics of Satisfied (18+) by Famous Pluto explore themes of lust, casual relationships, and emotional emptiness despite constant pleasure and attention. Through explicit storytelling and bold street-inspired lyrics, Famous Pluto portrays a lifestyle filled with multiple romantic encounters, material spending, and a restless desire for more.

Cover art for STREET THERAPIST Album by Famous PlutoCover art for STREET THERAPIST Album by Famous Pluto
STREET THERAPIST Album Cover Art

RELATED: Read ‘Group Chat’ Lyrics by Famous Pluto & Muyeez

Famous Pluto – Satisfied (18 +) Lyrics

Intro
Wowowo
Na Famous Pluto
Who-who-who go?

Verse 1
‎I be àṣẹ́wó boy, you know say, me, I no dey love
I no cum, you no cum, tell me how belle take come?
‎When she put her mouth for my thing, I holler, “Oh, my God”
‎And she is very loyal, she sabi sing all my song
‎After the other night, she carry all her friends dey come
‎I ask her, “Wetin sup?” She say, she need a threesome
‎She like the dark guys wey be say na make him dick long
‎I understand say she wan carry all her friends along

Chorus
‎I no dey dey satisfied again
‎Me, I no dey dey satisfied again
‎I no dey dey satisfied again
‎She want my thing to herself, but I give am to all of them
‎I no dey dey satisfied again
‎Me, I no dey dey satisfied again
‎I no dey dey satisfied again
‎She want my thing to herself, but I give am to all of them

Bridge
‎Oh, oh
‎Eh, eh
‎Oh
‎Eh, ye, oh

Verse 2
If I no see OS, then I go back to my ex
‎Na withdraw or transfer? Make we go straight POS
‎As we don knack finish, she say, “Baby, wetin be next?”
‎If to carry OS na exam, I suppose carry first
‎The thing dey pain me now say, me, I dey always invest
‎As I release, I dey alerts, then I begin dey regret
‎I get baddies for North, South, East, and West
It’s my problem, people love me for things I no too get

Chorus
‎I no dey dey satisfied again
‎Me, I no dey dey satisfied again
‎I no dey dey satisfied again
‎She want my thing to herself, but I give am to all of them
‎I no dey dey satisfied again
‎Me, I no dey dey satisfied again
‎I no dey dey satisfied again
‎She want my thing to herself, but I give am to all of them

Check Lyrics of latest songs here, and get fresh updates as they drop via X and Facebook





Source link

Releated Posts

How Nigerian Footballers Performed in Europe

Nigerian football fans watch their favorite players play in Europe all the time. Many people enjoy reading sports…

ByByNews on SantoshHub Jul 15, 2026

2026 AFRIMMA awards: Full list of nominees

Here are the AFRIMMA 2026 nominees across all categories ahead of the awards ceremony. The organizers of the…

ByByNews on SantoshHub Jul 15, 2026

Spreading Love Through Music Album by Olanrewajumusic

Afrobeats has grown from a regional sound into one of the most influential musical movements in the world.…

ByByNews on SantoshHub Jul 15, 2026

Real Madrid petition UEFA to strip Barcelona of Negreira-Era titles

Real Madrid have reportedly taken the ongoing Negreira case to UEFA, formally requesting that European football’s governing body…

ByByNews on SantoshHub Jul 15, 2026

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *

Scroll to Top