Image

M2B Lyrics by Mavo | Notjustok


Mavo Lyrics

The lyrics of M2B by Mavo revolve around purpose, integrity, and perseverance, as the artist emphasizes staying committed to his goals while avoiding betrayal, dishonesty, and unnecessary conflict. Blending reflective verses with confident affirmations, the song underscores the importance of protecting one’s reputation, remaining truthful to family and loved ones, and refusing to let distractions or negative influences derail a mission destined for success.

M2B Lyrics MavoM2B Lyrics Mavo
BUSINESS Album Cover Art

Mavo – M2B Lyrics

Intro
Kilogbede One
Kilogbede One
Kilogbede want something
Kilogbede want something
No more way for poor people, yeah, yeah
No more way for poor people, yeah, yeah
(Ransom got that sauce, innit?)

Pre-Chorus
Ọmọkọ́mọ no fit double-cross us
Say na ọmọtẹna no fit double pompous
Me, I no be wayo supporter
Me, I no go talk anything wey bring ọlọ́pa, ah
And I wake up, and I say, “Ọgbọ́n protect us”
And na me, I don’t like nigga wey go dey preposterous
Me, I no fit bobo my mother
I gats to tell her the way the matter been come out
Ọmọ, you go stop all your mukulumu, comot for the setting wey you start
Baby say na no be she start am
Comot herself for the matter wey been sup before
Comot herself for the matter wey been sup before
Stop all your mukulumu, comot for the setting wey you start
Baby say na no be she start am
Comot herself for the matter wey been sup before
Comot herself for the matter wey been sup before

Chorus
Say, you no fit belittle my main mission on Earth
Can’t you see?
Can’t you see?
This how we meant to be, meant to be
This how we meant to be, meant to be, ah
Say, you no fit belittle my main mission on Earth
Can’t you see?
Can’t you see?
This how we meant to be, meant to be (Meant to be)
This how we meant to be, meant to be (Meant to be)

Verse
Comot body, jọ̀ọ́, mama shape, e no be parallelogram
Say the baby all about the whole bag
When the baby enter, all the mama confirm
K’ọmọ sọ̀de, k’ọmọ sọ̀de, marathon start, ehn?
Me, I no go talk about the somonoyokpon with olóróde, ah
Baby no be common, I no be Modesta
Baby want to see all of my diamond tester
She want start to test am, test am

Pre-Chorus
Ọmọkọ́mọ no fit double-cross us
Say na ọmọtẹna no fit double pompous
Me, I no be wayo supporter
Me, I no go talk anything wey bring ọlọ́pa, ah
And I wake up, and I say, “Ọgbọ́n protect us”
And na me, I don’t like nigga wey go dey preposterous
Me, I no fit bobo my mother
I gats to tell her the way the matter been come out
Ọmọ, you go stop all your mukulumu, comot for the setting wey you start
Baby say na no be she start am
Comot herself for the matter wey been sup before
Comot herself for the matter wey been sup before
Stop all your mukulumu, comot for the setting wey you start
Baby say na no be she start am
Comot herself for the matter wey been sup before
Comot herself for the matter wey been sup before

Chorus
Say, you no fit belittle my main mission on Earth
Can’t you see?
Can’t you see?
This how we meant to be, meant to be
This how we meant to be, meant to be, ah
Say, you no fit belittle my main mission on Earth
Can’t you see?
Can’t you see?
This how we meant to be, meant to be
This how we meant to be, meant to be

Outro
Kilogbede One

Check Lyrics of latest songs here, and get fresh updates as they drop via X and Facebook





Source link

Releated Posts

Dance Lyrics by Ayra Starr

Ayra Starr Lyrics Dance by Ayra Starr is an upbeat celebration of self-confidence, success, good energy, and living…

ByByNews on SantoshHub Aug 14, 2026

Priddy Ugly Edges Out Kwesta As Fans Pick Their Favourite “Spilli Remix” Verse

Priddy Ugly Edges Out Kwesta As Fans Pick Their Favourite “Spilli Remix” Verse. Priddy Ugly has emerged as…

ByByNews on SantoshHub Aug 14, 2026

Cassper Opens Up On How His Battle With Depression Changed His View Of Suicide

Cassper Opens Up On How His Battle With Depression Changed His View Of Suicide. Cassper Nyovest has opened…

ByByNews on SantoshHub Aug 14, 2026

Lwah Ndlunkulu Drops A Not-So-Subtle Shot At Gigi Lamayne & Reason In Bold Hip-Hop Bars

Lwah Ndlunkulu Drops A Not-So-Subtle Shot At Gigi Lamayne & Reason In Bold Hip-Hop Bars. Lwah Ndlunkulu has…

ByByNews on SantoshHub Aug 14, 2026

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *

Scroll to Top