Image

I Believe In Better Lyrics by Libianca


Libianca Lyrics

I Believe In Better by Libianca is an uplifting, faith-driven song about hope, perseverance, and trusting in a better future, the lyrics emphasize staying strong through financial struggles and life challenges, while relying on God for guidance and strength.

Cover art for I Believe In Better by LibiancaCover art for I Believe In Better by Libianca
I Believe In Better Cover Art

Libianca – I Believe In Better Lyrics

Before I die
I know my pockets go never empty
Is more than money
In my life
All of my blessing go dey there for me
E dey there for me

Alle alle alle alle
Alle hallelu
Alle alle alle alle
If my plan no di work
If I no get the funds wey I need
When difficulty Dey for waka
All of the times when I want to pause
I know sey Jesu Dey by my side
If my plan no di work
If I no get the funds wey I need
When difficulty Dey for waka
All of the times when I want to pause
I know sey Jesu Dey by my side

Yes I believe I believe in better
I believe I believe in better
Yes I believe I believe in better
I believe I believe in better
Yes I believe I believe in better
I believe I believe in better
Yes I believe I believe in better
I believe I believe in better

Oh take am easy if you want
This life is hard enough
Baby open your eyes
Your peace na ya real prize
I promise there is more
Even when you think ya done
Stand up baby stand up
Hold your head and stand tall

Alle alle alle alle
Alle hallelu
Alle alle Alle Alle
If my plan no di work
If I no get the funds wey I need
When difficulty Dey for waka
All of the times when I want to pause
I know sey Jesu Dey by my side
If my plan no di work
If I no get the funds wey I need
When difficulty Dey for waka
All of the times when I want to pause
I know sey Jesu Dey by my side

Yes I believe I believe in better
I believe I believe in better
Yes I believe I believe in better
I believe I believe in better
Yes I believe I believe in better
I believe I believe in better
Yes I believe I believe in better
I believe I believe in better

Check Lyrics of latest songs here, and get fresh updates as they drop via X and Facebook





Source link

Releated Posts

Maglera Doe Boy Eyes Nasty C Collaboration For ‘Yahoo Boyz’ Remix

Maglera Doe Boy Eyes Nasty C Collaboration For ‘Yahoo Boyz’ Remix. Maglera Doe Boy has sparked excitement among…

ByByNews on SantoshHub Jul 14, 2026

“He Softens Me”: Anele Zondo Shares How L-Tido Changed Her Perspective On Love

“He Softens Me”: Anele Zondo Shares How L-Tido Changed Her Perspective On Love. Anele Zondo has given fans…

ByByNews on SantoshHub Jul 14, 2026

Tsammani Lyrics by FirstKlaz & JAZZWRLD

FirstKlaz and JAZZWRLD Lyrics Tsammani by FirstKlaz and JAZZWRLD is an inspirational and uplifting song centered on hope,…

ByByNews on SantoshHub Jul 14, 2026

Genie Baby Lyrics by Mellissa & Michael Burn

Mellissa and Michael Burn Lyrics Genie Baby by Mellissa and Michael Burn is a heartfelt, dance-infused song centered…

ByByNews on SantoshHub Jul 14, 2026

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *

Scroll to Top